Tue 28 Apr 2009
Ekiti: Good People, Bad Leaders
Posted by bussee under Ekiti State, Government, Leadership, Nigeria, The future
1 Comment
Person 1: ore how u dey?
Person 2: gd
Person 1: na wa o
Person 1: you no see wetin dey happen for ekiti?
Person 2: nna ur pple be as they get o!
Person 2: though i had a feeling it was gonna happen
Person 1: no be dem o
Person 1: na the party dey set them up (more…)




